A Tribe Called Judah – Nollywood Movie Uploaded. Enjoy...

DOWNLOAD NOW
Lyrics

[Lyrics] Burna Boy – “Question” ft. Don Jazzy

Notice! This Website Makes Use Of Pop Ads Which Might Be Annoying To Users. Kindly Close Any Unwanted Tab That Pops Up.

Burna Boy Question Don Jazzy

LYRICS

[Intro] You know what dem dey call me o
Call me
Don Jazzy again
It’s Don Jazzy again
It’s Don Jazzy ah Don Jazzy

[Verse 1] Jazz with the record
Just for the record
If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup
Oya koma lo, Paso o play n’be ye mo
E go do you one kind, magbe fun e one time, omo to ba mess up

[Pre-Chorus] Anything you wish me, that be your portion
Bad man no dey work o, man no be God o
Make dem dey talk am, as you dey fly like helicopter
Na by the grace of God and Insha Allah we dey move ah

[Chorus] Question, but dem no get answer
Hmm hmm Question, but dem no get answer
Hmm hmm Question, but dem no get answer
Hmm hmm Question, but dem no get answer, answer, answer

[Verse 2] Boss like boss like we dey do
There causing Kasala when we dey move
I see green light when I look at you
Cause I might take picture with you
Na my cassava wey you dey look
E be like say I know see wetin you do
See when we go kerewa like Zule Zoo?
Nkan to wu won ni ko so o

[Pre-Chorus] Anything you wish me
That be your portion
Bad man no dey work o,
Man no be God o
Make dem dey talk am,
As you dey fly like helicopter
Na by the grace of God and Insha Allah we dey move ah

[Chorus] Question, but dem no get answer, Hmm hmm
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
(Question)
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
Question, but dem no get answer, answer, answer

Check Also:  [Lyrics] Jayboi ft. Olamide – “Yeobayae”

(And level you no get)
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
(wey your baby oo)
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
(When you go win Grammy?)
Question, but dem no get answer, answer, answer

[Outro] Just for the record
Just for the record
If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup

How To Download From This Website: CLICK HERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button