A Tribe Called Judah – Nollywood Movie Uploaded. Enjoy Your Weekend...

DOWNLOAD NOW
Lyrics

[Lyrics] Yung Willis – “Giving Dem” ft. Timaya & Kabusa Oriental Choir

Notice! This Website Makes Use Of Pop Ads Which Might Be Annoying To Users. Kindly Close Any Unwanted Tab That Pops Up.

Lyrics

Willis, you’ve been giving dem
Willis, you’ve been giving dem
Wetin you wan give us again
Willis, you’ve been giving dem, oh, yes
Willis, you been giving dem
Wetin you wan give us again
Giddem
Eh eh eh eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh eh eh eh
Wi-Wi-Wi-Willis, give dem
Willis, you’ve been giving dem, oh, yes
Willis, you been giving dem
Wetin you wan give us again
Yea, me now say
The boy bad, bad, bad, the boy choke
The boy poco loco, the boy choke
So wen I come, everybody stand straight
Them know say, “The boy Willis choke”
Steady give dem banger
International and local
Whether them like it or toca
The money long and I no know total
Yeah, Willis killing dem
Back to back, you giving dem
Anytime jam wey you drop ’em jamming them
Back to back, I swear you are killing dem
Whine am for me
When me come around, girl you just ma whine am for me
When me come around, girl just ma put it for me
When me come around, girl me just ma whine am for me
Whine, whine, whine am for me (giddem)
Willis, you’ve been giving dem, oh, yes
Willis, you been giving dem
Wetin you wan give us again
Willis, you’ve been giving dem, oh, yes
Willis, you been giving dem
Wetin you wan give us again
Eh eh eh eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh eh eh eh
We be killing dem, oya let me hear you say
Eh eh eh eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh eh eh eh
Willis, killing dem
Back to back, you giving dem
Any jam wey you drop, dem jamming them
Back to back, I swear you are killing dem
Whine am for me
When me come around, girl you just ma whine am for me
When me come around, girl just ma put it for me
When me come around, girl me just ma whine am for me
Whine, whine, whine am for me (giddem)
Willis, you’ve been giving dem, oh, yes
Willis, you been giving dem
Wetin you wan give us again
Willis, you’ve been giving dem, oh, yes
Willis, you been giving dem
Wetin you wan give us again
It is what it is

Check Also:  [Music] Falz – “Squander” (Remix) ft. Niniola, Kamo Mphela, Mpura, Sayfar
How To Download From This Website: CLICK HERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button