
[Intro]
Omo in this life
Have money o
You go suffer
Oh oh oh oh
No no no
Etins Records
It’s Victor AD na na na yeah
It’s Davido
OBO
[Pre-Chorus]
It’s either I win or I win
I no get excuse for failure
O Lord I want to cash out
I no want to blame my neighbor
It’s either I win or I win
I no get excuse for failure
My brother chop life
Cause when you die, them forget your name o
[Chorus – Victor AD]
And as you see am
Make dem update with the convoy
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you
You no dey hustle
You dey settle for less o
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you
Your mate dey graduate
And get double promotion
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you
You no dey work and pray
You want to succeed o
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you
[Verse 1 – Victor AD]
I know say dem go talk say
I don come again
Shey you don buy the Benz now, wetin you gain o?
O Lord I know say dem go say I too dey complain
Or that I wan come update my status again o
Don’t get it twisted, life is beautiful
But the house and the cars is also meaningful
I’m grateful for good times, guy I no be fool
Even you wey dey judge me sef you want it too
O Lord bless me, make I know my real face
Make I know if my headquater correct or if all these na pretense
OBO
Lord I want to know
[Chorus – Davido]
And as you see am when dem updating the convoy
Say suffer no dey tire you
E no tire you
You no dey hustle
You dey settle for less o
Suffer no dey tire you
E no dey tire you
Your mate dey graduate
And gain double promotion
Suffer no dey tire you
E no dey tire you
You no dey work and pray
You want to succeed o
Suffer no dey tire you
E no dey tire you
[Verse 2 – Davido]
Eh
Little boy, you gat work to do
My papa say you gat work to do
As them dey see all the chains and diamonds
Them talk say I don do juju
I no rely on Papa doe
No! I enter street as Davido
Oh! Some people say I no go blow
Eh! say people wan dey with OBO
I say thunder fire poverty
Fire burn my enemies
Water no get enemy
If you wish me well, I go wish you well
I say thunder fire nobody
Me and Otedola go gum body
Water no get enemy
If you wish me well, I go wish you well
Pre-Chorus – Victor AD
It’s either I win or I win
I no get excuse for failure
O Lord I want to cash out
I no want to blame my neigbour
It’s either I win or I win
I no get excuse for failure
My brother chop life
Cause when you die, them forget your name o
[Chorus – Victor AD]
And as you see am
Make dem update with the convoy
Say suffer no dey tire you
E no dey tire you
You no dey hustle
You dey settle for less o
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you
[Outro – Davido & Victor AD]
Your mate dey graduate
And gain double promotion
Suffer no dey tire you
E no dey tire you
(Oh my God Fiokee)
You no dey work and pray
You want to succeed
Succeed o o o
Tee-Y Mix
E no dey tire you
OBO baddest
Chii

![[Lyrics] Terri - "Danger" (Remix) ft. BNXN (Buju) [Lyrics] Terri - "Danger" (Remix) ft. BNXN (Buju)](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/Terri-–-Danger-Remix-ft-BNXN-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
![[Lyrics] M.I Abaga - "Soft Life Tony" ft. Lord Vino [Lyrics] M.I Abaga - "Soft Life Tony" ft. Lord Vino](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/M-I-Abaga-–-Bigger-ft-Olamide-NAS-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
![[Lyrics] M.I Abaga - "Crazy" ft. Ossi Grace wp-image3186786759460910600.](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/wp-image3186786759460910600.-150x150.jpg)
![[Lyrics] Peruzzi - "Things I need" [Lyrics] Peruzzi - "Things I need"](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/Peruzzi-–-Things-I-Need-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
![[Lyrics] Skiibii - "Bobo" [Lyrics] Skiibii - "Bobo"](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/Skiibii-–-Bobo-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
![[Lyrics] T.I Blaze - "My Life [Lyrics] T.I Blaze - "My Life](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/T-I-Blaze-–-My-Life-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
Leave a Reply