A Tribe Called Judah – Nollywood Movie Uploaded. Enjoy...

DOWNLOAD NOW
Lyrics

[Lyrics] Timaya – “2 Stoopid!”

Notice! This Website Makes Use Of Pop Ads Which Might Be Annoying To Users. Kindly Close Any Unwanted Tab That Pops Up.
Timaya 2 stoopid Lyrics
Timaya 2 stoopid Lyrics

STREAM/DOWNLOAD MP3

Timaya – “2 Stoopid! Lyrics

(Intro)
Turn it up….

(Chorus)
You say wetin? 2stoopid,
2stoopid wanasudada 2stoopid
2stoopid we 2stoopid
Timaya 2stoopid,
2stoopid! You can’t be my…
Leggo!

(Verse)
Who be that guy wey dey yan anyhow?
Girls wey dey form anyhow
Who be that guy wey dey act amateur?
Wey dey want to dey come, to dey form anyhow
Who be that guy wey dey form anyhow?
Guys wey dey pose anyhow
Who be that guy wey dey act amateur?
Wey dey want to dey come, to dey form premature

(Bridge)
Me and my guys we are stand kerele
Popping Champagne lele
We no get type for nobody
Stepping the place the party don craze
2stoopid, stoopid,
2stoopid, 2stoopid, 2stoopid
2stoopid, stoopid, stoopid
All my guys we are stoopid

Check Also:  [Lyrics] DJ Neptune, Focalistic – “Hustle”

(Chorus)
You say wetin? 2stoopid,
Wanasudada eh 2stoopid
You say, Timaya eh master 2stoopid
2stoopid, You can’t be my vogosa 2stoopid,
2stoopid! Leggo

(Verse)
Who be the guy wey dey talk anyhow?
Jonze anyhow
Guy wey dey talk anyhow?
Wey dey run him mouth everytime anyhow
Who be the guy wey dey talk anyhow?
Wey dey Jonze anyhow
Wey dey run up him mouth everytime just dey talk anyhow

2stoopid, 2stoopid ruperupe
Peruperupe
Masterkraft is 2stoopid
All my guy we are 2stoopid
Shina Peller is 2stoopid
Banky is 2stoopid
Even 2Baba is 2stoopid

(Chorus)
You say wetin? 2stoopid,
Wanasudada eh 2stoopid
You say, Timaya eh master 2stoopid
2stoopid, You can’t be my vogosa 2stoopid,
2stoopid! Leggo

Its STG
MasterKraft on the beat

[Outro]
Instrumental….
Turn it up!!!!!

How To Download From This Website: CLICK HERE

TATAFO PRINCE

| Blogger | Content Writer | Email: [email protected]

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button