
Tekno – “Better Lyrics”
[Intro]
Shey una no send epesin
Say na me send e pesin
[Pre-Chorus/Chorus]
Dey go do like dem no see say food e no dey oo…
Dey go do like dem no see say road e no good ooo.. (Just tell me why)
Dey go do like dem no see say people dey suffer..
This e nah yawa oo
And i pray one day.. make e better pass like this
Say make e better pass like this ooo
Say make e better pass like this oo oo
And i pray one day.. make e better pass like this
Say make e better pass like this ooo
Say make e better pass like this oo oo
Money go yapa (money go yapa ooo)
Light go dey (light go dey)
Plenty fuel like lager oo (like lager oo)
Because time e no dey ooo (time e no dey)
Isi ewu for sallah (Isi ewu)
Raba ti de (Raba ti de)
Naira equal to Dollar
Because time e no dey (time e no dey ehh eh)
We dey pray for prosperity.. (we dey pray o God)
For national security… (we dey pray o)
Make we no see calamity…(we dey pray o God)
Something like jagbajanti…(we dey pray o)
[Verse]
See i no want to suffer
I no want my people to suffer..
Me i want my people to jaiye ooo…
Me i want my people to jaiye ori mi oo…
Quality education
Hospital for Operation
So we no need to fly abroad
Everytime wey body dey hot
[Pre-Chorus/Chorus]
Dey go do like dem no see say food e no dey oo…
Dey go do like dem no see say road e no good ooo.. (road e no good)
Dey go do like dem no see say people na corner oo.. (No light)
Things ma ya pa oo
But i pray one day.. make e better pass like this
Say make e better pass like this ooo
Say make e better pass like this oo oo
And i pray one day.. make e better pass like this
Say make e better pass like this ooo (Better pass)
Say make e better pass like this oo oo
Money go yapa (money go yapa ooo)
Light e go dey (light go dey)
Plenty fuel like lager (like lager oo)
Because time e no dey (time e no dey ooo)
Isi ewu for sallah (Isi ewu)
Raba ti de (Raba ti de)
Naira equal to Dollar
Because time e no dey (time e no dey eheh eh)
We dey pray for prosperity.. (we dey pray o God)
For national security… (we dey pray o)
Make we no see calamity…(we dey pray o God)
Something like jagbajanti…(we dey pray o)
[Outro]
Ja ka bo le oo
Je ka lo ile ooo
Se ka ro leoo
Ma lo lo le wa
Je ma ko le wa
Je ma so te
Shey fa sho le wa
Shey ma wo le oo

![[Lyrics] Oritse Femi - "Oro Aje 2" ft. Skales [Lyrics] Oritse Femi - "Oro Aje 2" ft. Skales](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/Oritse-Femi-–-Oro-Aje-2-Ft-Skales-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
![[Lyrics] BNXN (Buju) - "Kilo" ft. Moody Jones bnxn-buju-kilo8589625968425380061](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/bnxn-buju-kilo8589625968425380061-150x150.jpeg)
![[Lyrics] C Blvck - "Lodun Yii" [Lyrics] C Blvck - "Lodun Yii"](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/C-Blvck-–-Lodun-Yii-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
![[Lyrics] T.I Blaze - "My Life [Lyrics] T.I Blaze - "My Life](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/T-I-Blaze-–-My-Life-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
![[Lyrics] M.I Abaga - "Daddy" ft. Chillz [Lyrics] M.I Abaga - "Daddy" ft. Chillz](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/M-I-Abaga-–-Bigger-ft-Olamide-NAS-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
Leave a Reply