
Skales x Akon – “Kowope Lyrics“
[Intro]
Yeee
Ariba, ariba
Akon
Its OhK, Its OhK
S to d K
Yeeyeeye, woowowoo
Skales
Yeeyeeye, woowowoo
Akon
Yeeyeeye, woowowoo
Mr Skales on a Mission,
Dem dey see am, dunno
[Pre-chorus]
I dey hustle for my daily bread, Oluwa cover me o
I know this life it’s a struggle but my hustle sure for me o
Do your own make I do my own I no like long tory o
If the money no be mine Ko si oun to kan mi o
[Chorus]
Kowope (Kowope)
50 million
Kowope (Kowope)
Pay me my money now
Kowope (Kowope)
Me no like no drama
Kowope o kowope
Kowope (Kowope)
50 million
Kowope (Kowope)
Pay me my money now
Kowope (Kowope)
Me no like no drama
Kowope o kowope
[Verse – Skales]
No be emergency
But am about the currency
As in currently
Na money be the demon wey they torment me
And I no fit resist the temptation
Based on my situation
No be say I poor but like Oliver Twist I want more
[Pre-chorus]
I dey hustle for my daily bread, Oluwa cover me o
I know this life it’s a struggle but my hustle sure for me o
Do your own make I do my own I no like long tory o
If the money no be mine Ko si oun to kan mi o
[Chorus]
Kowope (Kowope)
50 million
Kowope (Kowope)
Pay me my money now
Kowope (Kowope)
Me no like no drama
Kowope o kowope
Kowope (Kowope)
50 million
Kowope (Kowope)
Pay me my money now
Kowope (Kowope)
Me no like no drama
Kowope o kowope
[Verse – Akon]
I never been a money man
But they all call me the money man
I heard them say I gat a hologram
Gimme my motherfucker money man
Cos ain’t never play when it comes to my dough
9 millimeter I win the beat o
My enemy is getting too close
And I give that space, put dem under my nose
I keep my money in a knapsack
Too much to carry in a backpack
Don’t even think to come rob me
Two shots take that
[Pre-chorus]
I dey hustle for my daily bread, Oluwa cover me o
I know this life it’s a struggle but my hustle sure for me o
Do your own make I do my own I no like long tory o
If the money no be mine Ko si oun to kan mi o
[Chorus]
Kowope (Kowope)
50 million
Kowope (Kowope)
Pay me my money now
Kowope (Kowope)
Me no like no drama
Kowope o kowope
Kowope (Kowope)
50 million
Kowope (Kowope)
Pay me my money now
Kowope (Kowope)
Me no like no drama
Kowope o kowope
[Outro]
Yeeyeeye, woowowoo
Yeeyeeye, woowowoo
Yeeyeeye, woowowoo
Kowope, kowope
Yeeyeeye, woowowoo
Yeeyeeye, woowowoo
Yeeyeeye, woowowoo
Kowope Kowope

![[Lyrics] Peruzzi - "Things I need" [Lyrics] Peruzzi - "Things I need"](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/Peruzzi-–-Things-I-Need-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
![[Lyrics] Skiibii - "Bobo" [Lyrics] Skiibii - "Bobo"](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/Skiibii-–-Bobo-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
![[Lyrics] Idowest - "Theresa" [Lyrics] Idowest - "Theresa"](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/Idowest-–-Theresa-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
![[Lyrics] DJ Shawn - "Baddest" ft. L.A.X & Reekado Banks dj-shawn-–-baddest-ft6910069344996634709.](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/dj-shawn-E28093-baddest-ft6910069344996634709.-150x150.jpg)
![[Lyrics] Oritse Femi - "Oro Aje 2" ft. Skales [Lyrics] Oritse Femi - "Oro Aje 2" ft. Skales](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/Oritse-Femi-–-Oro-Aje-2-Ft-Skales-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
![[Lyrics] T.I Blaze - "My Life [Lyrics] T.I Blaze - "My Life](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/T-I-Blaze-–-My-Life-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
Leave a Reply