A Tribe Called Judah – Nollywood Movie Uploaded. Enjoy...

DOWNLOAD NOW
Lyrics

[Lyrics] Rexxie – “All” ft. Davido

Notice! This Website Makes Use Of Pop Ads Which Might Be Annoying To Users. Kindly Close Any Unwanted Tab That Pops Up.

Rexxie, Davido All

STREAM/DOWNLOAD MP3 HERE

LYRICS

[Intro]Yo!
Yo!
Yo Rexxie pon this one

[Verse 1]I no go lie, girl, this feelin’ so dope
Dey make me feel like I don dey kolo
Girl, if you give me heart
Me, I no go comot
Open your door to give me wetin, Odo
Na only you go catch my shot oh
Dem say this things, e no go work oh
But, we go reach Paris, you go tell me Bonjour
They na part one, you go see the part two

[Chorus]Kilode? (‘Ge-‘Ge)
You are, all that I desire (all that I desire)
Na you (na you-‘ou)
You’re all that I desire (all that I desire)
Na you (na you)
All that I require (all that I r?quire)
For you (for you-‘ou)
(One)
(Yo)

[Post-Chorus](Yo)
Nibo? (nibo?)
‘Ge-‘Ge (de beh)
Limpopo (nene po po)
Tule jare, ahh
Rexxie, ma pami nah
(Yo)
Ah, na me nah
(Yo)
Tule jare, tule joor
(One)

[Verse 2]Ejiro, na you wey I go fuck ’til we age oh
Omo, this one no be luck, no be gain oh
Omo, wetin be your plan with my Ejiro?
Omo, my Ejiro

Check Also:  [Music] Rexxie – “Marlian Riddim”

Nigboro
Oro mi lon soh nigboro
Oro mi lon soh nigboro
Emi l’omo ton soh nigboro
Nigboro

[Chorus]Kilode?
You are, all that I desire (all that I desire)
Na you (na you-‘ou)
You’re all that I desire (all that I desire)
Na you (na you)
All that I require (all that I require)
For you (for you-‘ou)
(One)
(Yo)

[Post-Chorus]Nibo? (nibo?)
‘Ge-‘Ge (de beh)
Limpopo (nene po po)
Tule jare, ahh
Rexxie, ma pami nah
(Yo)
Ah, na me nah
(Yo)
Tule jare, tule joor
(One)


How To Download From This Website: CLICK HERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button