
Phyno ft. Davido – “Ride For You Lyrics“
[Phyno’s Verse]
Finally I don make cash o
Anything for your bride price o
I pray to God make we no crash o
Cos our love no get spare parts o
Asa ima na kwa gi bu the best part o
I no fit sleep till the the next track o
Epele chuckwu zara mo you dey smart o
And ife me nu na first class o
[Pre-chorus]
Shey na you wey been dey hold me down when raba no dey
Mman ji gi ti e play
I can’t let you go baby no way
Baby e ma n kata kwa
And if no be u n ma kwete kwa
The loving na me maha amam gwata kwa
[Chorus]
Say I go ride for you
Go high for you o
maka e marama ne eziokwu
Nwa ndinma ni wey me ego my baby o
Go ride for you
Go high for you o
Maka e marama ne eziokwu
Ihe dinma ni we me ego
So gi my baby
[Davido’s Verse]
Ndi obodo na ndi ezi nu lo mo
Oye obula ga po kwa gi nyen mo
Buru buru nga po kwa ru nilo o
Oyen obula ga po kwa gi nyen mo
Finally you go chop life o
You better live for my inside o
I no go disappoint yu no be this life
I no dey carry baka for this track o
Nwa nmarama nizie oku
Baby give me loving times two
She sabi cook she sabi do
I never met lover be like u
[Pre-Chorus]
Shey na u wey been dey hold me down
When raba e no dey (Raba e no dey)
Mman ji gi ti e play
I no go let you go baby no way
Omo jamisi for the matter
E jo gba mi gbe
O girl dis your waist no be here
Oh girl
[Chorus]
Say I go ride for
Go high for you
maka e marama ne eziokwu
Nwa ndinma ni wey me ego my baby o
Ride for you o
Go high for you
Maka e marama ne eziokwu
Ihe dinma ni we me ego
So gi my baby o
[Davido]
Ndi obodo na ndi ezi nu lo mo
Oye obula ga po kwa gi nyen mo
Buru buru n ga po kwa ru nilo o (E’wo!)
Oyen obula ga po kwa gi nyen mo
Okwa soso mu na gi ge bi oooh (bi o bi o bi o)
Anytime u call I go ready oh (bi o bi o bi o)
Nwa marama ye kwa m nfe ge ri o ( bi o bi o bi o)
Asa m ji eme onu I go ride for you, baby oh (bi o bi o bi o)

![[Lyrics] M.I Abaga - "The Guy" wp-image3186786759460910600.](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/wp-image3186786759460910600.-150x150.jpg)
![[Lyrics] Oritse Femi - "Oro Aje 2" ft. Skales [Lyrics] Oritse Femi - "Oro Aje 2" ft. Skales](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/Oritse-Femi-–-Oro-Aje-2-Ft-Skales-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
![[Lyrics] M.I Abaga - "The Love Song" ft. Wande Coal [Lyrics] M.I Abaga - "The Love Song" ft. Wande Coal](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/M-I-Abaga-–-Bigger-ft-Olamide-NAS-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
![[Lyrics] Idowest - "Theresa" [Lyrics] Idowest - "Theresa"](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/Idowest-–-Theresa-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
![[Lyrics] C Blvck - "Lodun Yii" [Lyrics] C Blvck - "Lodun Yii"](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/C-Blvck-–-Lodun-Yii-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
![[Lyrics] Joeboy - "Contour" images (2) (23)417187098595105365.](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/images28229282329417187098595105365.-150x150.jpg)
Leave a Reply