A Tribe Called Judah – Nollywood Movie Uploaded. Enjoy...

DOWNLOAD NOW
Lyrics

[Lyrics] Joeboy – “Spiritual Gbedu”

Notice! This Website Makes Use Of Pop Ads Which Might Be Annoying To Users. Kindly Close Any Unwanted Tab That Pops Up.

DOWNLOAD MP3

Lyrics

How many fuck I won fuck?
How many kele wan put me on lock?
This shit no be luck
Don’t be hating on me ’cause your shit flop
No go dey try come koba me
Everlasting wave e be tsunami
Fire burn my enemies
I dey grind all night till 04:30
Oya dey move to my side (side, side)
Nobody fit dim my light (light, light, light)
All die na die
I make my rules, only me fit decide
Nobody can do this shit the way that I do
I dey give them gbedu (gbedu), spiritual gbedu, wo-wo
Nah who be the boy wey dey drop jam wey sweet like Banku? (Ye)
I dey give them gbedu, spiritual gbedu, wo-wo, yo
Steady everyman fi let them know (wa, wa-wa-wa)
My jams too hot I finna, let them choke, oh no
Them no know how man just dey, dey roll, yeah
All of them barnie dem hear my sound dem wan go low
Nobody can do this shit the way that I do
I dey give them gbedu, spiritual gbedu, wo-wo
Nah who be the boy wey dey drop jam wey sweet like Banku? (Ye)
I dey give them gbedu, spiritual gbedu, wo-wo, yo
Importer exporter top dollar
When I come through yeah I dey pop collar
None fresher, none badder, none cooler
No go try me, I be Dangbana
Oh yo yo, Joeboy ‘pondeck
Oh, na-na-na, na, na
Da da ebi-di, bi-di, bi-di, da da
Bi-di, di-bi, bi-di, da da
Bi-di, di-bi, da da, da, da
Bi-di, da, da ebi-di, bi-di, da da
Aba-di, bi-di, bi-di, da da
Ada-bi, bi-di, da da, da, da, da

Check Also:  [Lyrics] Joeboy – “Sugar Mama”
How To Download From This Website: CLICK HERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button