
Joeboy – Beginning Lyrics
[Intro]
Shabalistica
[Verse 1]
Omo walai
If them point gun to my head say make I deny you
I go tell them sey lai lai
No be lie
I fit to spend all of my money on you [oh no]
Spend a couple couple milli on you [yeah yeah]
Give you loving till you say e don do [ye ye]
[Pre-Chorus]
Special type of feeling that I feel when I’m with you
O n du n Mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can’t let you go
[Chorus]
I’m beginning to begin to fall in love
I’m beginning to begin to fall in love
I’m beginning to begin to fall in love
[Verse 2]
This love no be ordinary thing
You suppose to be one night fling
But now I don dey catch feelings
I dey vex when i see you with another person
Oh no
I no dey concentrate no more
Make we felicitate jowo
Hold me tight and rub on my head baby o
Make I feel alright [ye ye]
[Pre-Chorus]
Special type of feeling that I feel when I’m with you
O n du n mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can’t let you go
[Chorus]
I’m beginning to begin to fall in love
I’m beginning to begin to fall in love
I’m beginning to begin to fall in love
Ohema o as I dey call you make you answer [fall in love o]
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you
I’m beginning to begin to fall in love
Ohema o as I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer
[Outro]
So whenever you hear this vibe
I just want you to vibe with it
‘Cause it’s a banger
Joeboy give them
Joeboy give them
Joe Joe Joeboy ‘pon deck

![[Lyrics] M.I Abaga - "The Hate" wp-image3186786759460910600.](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/wp-image3186786759460910600.-150x150.jpg)
![[Lyrics] BNXN (Buju) - "Kilo" ft. Moody Jones bnxn-buju-kilo8589625968425380061](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/bnxn-buju-kilo8589625968425380061-150x150.jpeg)
![[Lyrics] Oritse Femi - "Oro Aje 2" ft. Skales [Lyrics] Oritse Femi - "Oro Aje 2" ft. Skales](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/Oritse-Femi-–-Oro-Aje-2-Ft-Skales-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
![[Lyrics] T.I Blaze - "My Life [Lyrics] T.I Blaze - "My Life](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/T-I-Blaze-–-My-Life-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
![[Lyrics] C Blvck - "Lodun Yii" [Lyrics] C Blvck - "Lodun Yii"](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/C-Blvck-–-Lodun-Yii-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
Leave a Reply