A Tribe Called Judah – Nollywood Movie Uploaded. Enjoy...

DOWNLOAD NOW
Lyrics

[Lyrics] Harrysong – “Audio Donation”

Notice! This Website Makes Use Of Pop Ads Which Might Be Annoying To Users. Kindly Close Any Unwanted Tab That Pops Up.

Harrysong - Audio Donation

STREAM/DOWNLOAD MP3

Harrysong – “Audio Donation Lyrics

Chorus
Audio donation
Lai Lai Lai la
Don take over the nation
Lai Lai Lai la
For this coronation
Lai Lai Lai la
Dem don quarantine the nation
Lai Lai Lai la

Verse 1
Me sef I wan donate (Donate)
I get one Trillion to donate (Donate)
Even my Kidney to donate (Donate)
Aso Rock send the details
Instead of me to give the poor, I give the Elites
Smart guys, sharp guys

Chorus
Audio donation
Lai Lai E Lai la
Lai Mohammed Oh
Lai Lai E Lai la
For this coronation
Lai Lai E Lai la
Dem don quarantine the nation
Lai Lai E Lai la

Verse 2
Abeg how much we done donate? (Donate)
Wey the donators, wey the receiver?
Can I see the balance?
Abeg more people wan donate
Accountant general office burn who can relate
Who wise, Who b fool

Check Also:  [Lyrics] Fireboy DML – “Remember Me”

Chorus
Audio donation
Lai Lai E Lai la
Lai Mohammed Oh
Lai Lai E Lai la
For this coronation
Lai Lai E Lai la
Dem don quarantine the nation
Lai Lai E Lai la

Verse 3
Dem say make we stay for house, say Corona dey come
Coro never land, 10 Billion Dollar wan go
As thief no dey taya, thief no dey rest
Thief no dey shame, Naso God no dey sleep

Chorus
Lai Lai E Lai la
Don take over the nation
Lai Lai E Lai la
For this coronation
Lai Lai E Lai la
Dem don quarantine the nation
Lai Lai E Lai la

Outro
Mohammed Oh
Lai Mohammed oh
(It’s Alaadin the dangerous)
My Oga Mohammed oh
For this Quarantine,
For this Quarantine dem don Corona the Nation

No be everything wey eye dey see na ehm mouth dey talk ooo

How To Download From This Website: CLICK HERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button