
Lyrics
Mutumina
Wetin dey prah?
Wetin dey sup oh, I want to yarn
You too dey prah, you too dey form
Shey make I chop oh, before e sha
No be my fault oh, na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you I’m sorry
And if you cheat on me no worry
No be my fault oh, na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you I’m sorry
And if you cheat on me no worry
No be my fault oh, na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you I’m sorry, yah
I apologize
Say I do anything for your back, baby
When I no dey mad
I go sharpaly go and come back, ehn ehn
No be my fault say I famous oh
Make I no cast for lagos oh
If the girls dey call my name I go gbe body oh
Ah ah
No be my fault oh, na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you I’m sorry
And if you cheat on me no worry
No be my fault oh, na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you I’m sorry
And if you cheat on me no worry
No be my fault oh, na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you I’m sorry, yah
Wetin I dey find for fatima
Wey my shima no get?
Wetin I dey find for amaka
Wey my shima no get?
No be my fault say I famous oh
Make I no cast for lagos oh
If the girls dey call my name I go gbe body oh
Ah ah
No be my fault oh, na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you I’m sorry
And if you cheat on me no worry
No be my fault oh, na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you I’m sorry
And if you cheat on me no worry
No be my fault oh, na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you I’m sorry, yah

![[Lyrics] M.I Abaga - "The Hate" wp-image3186786759460910600.](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/wp-image3186786759460910600.-150x150.jpg)
![[Lyrics] Peruzzi - "Hypertension" [Lyrics] Peruzzi - "Hypertension"](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/Peruzzi-–-Hypertension-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
![[Lyrics] DJ Shawn - "Baddest" ft. L.A.X & Reekado Banks dj-shawn-–-baddest-ft6910069344996634709.](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/dj-shawn-E28093-baddest-ft6910069344996634709.-150x150.jpg)
![[Lyrics] M.I Abaga - "The Love Song" ft. Wande Coal [Lyrics] M.I Abaga - "The Love Song" ft. Wande Coal](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/M-I-Abaga-–-Bigger-ft-Olamide-NAS-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
Leave a Reply