A Tribe Called Judah – Nollywood Movie Uploaded. Enjoy...

DOWNLOAD NOW
Lyrics

[Lyrics] Falz X Bontle Smith, Sayfar – “Oga”

Notice! This Website Makes Use Of Pop Ads Which Might Be Annoying To Users. Kindly Close Any Unwanted Tab That Pops Up.

Falz Oga Bontle Smith Sayfar

LYRICS

Intro
O Po
O po
Yeh
Hey
Yeh
Falz the bahdguy in the building by the way

Verse 1
Ay mam
Achuu
Ng’funa impilo e right
Ng’funa ne mali eningi
Ng’jabulise naba zali
Ng’sebenzele e ndlini
La bafana ba ningi
Nale mali ikhona
Naba baya takatak ng’zoba faka iskolo

Why ni ngizela ngama waza waza
Washo umama wathi ngi’s phala
Why ni ngizela ngama waza waza
Naba la bafana ngama wala wala
Ayy yeh

Chorus
Ngi’cel’ ipapa ning’ shebele
Ne savannah, ning’thelele
Le piano, niyi yekele
Yelele
Ahh yeh

Bridge
They want to start to dey shey werey (ge ge)
Won ti bo fila wegele
No be ere omo kekere
Ewele
Ayy yeh

Post-Chorus
Who be this oga?
(Who be this oga)
Wey dey cause quanta
(Wey dey cause quanta)
No be small matter
(No be small matter)
They say he from Naija
(They say he from Naija)
Who be this madam?
(Who be this madam)
Wey dey do yanga
(Wey dey do yanga)
Carry man standa
(Carry man standa)
Why you doing like that?

Verse 2 – Falz
Abeg
Gimme six (6) Azubike
Followed pelu four (4) henenene
Bo forget to reserve the two xo for the DJ
We go shayo till we fall berekete
Hmmm selense
O ti n gbon l’ese
Woskelebe
E sweet for belle
This opportunity want make you take am sharp
Life na borrow pose, dem fit take am now now

Check Also:  [Video] Di’Ja – “Wuta”

Chorus
Ayy yeh
Ngi’cel’ ipapa ning’ shebele
Ne savannah, ning’thelele
Le piano, niyi yekele
Yelele
Ahh yeh

Bridge
They want to start to dey shey werey
Won ti bo fila wegele
No be ere omo kekere
Ewele
Ayy yeh

Post-Chorus
Who be this oga?
(Who be this oga)
Wey dey cause quanta
(Wey dey cause quanta)
No be small matter
(No be small matter)
They say he from Naija
(They say he from Naija)
Who be this madam?
(Who be this madam)
Wey dey do yanga
(Wey dey do yanga)
Carry man standa
(Carry man standa)
Why you doing like that?
Achuu

Verse 3 – Falz
One, two, three
Put am together
All the men stop when she drop am for the center
Overall best, give am the medal
Make the rest look like say them be learner
One, two, three
Put am together
All the men stop when she drop am for the center
Overall best, give am the medal
Make the rest look like say them be learner

Chorus
Ayy yeh
Ngi’cel’ ipapa ning’ shebele
Ne savannah, ning’thelele
Le piano, niyi yekele
Yelele

Post-Chorus
Ahh yeh! They want to start to dey shey werey
Won ti bo fila wegele
No be ere omo kekere
Ewele
Ayy yeh

Outro
Heh Yeh
Heh Yeh

Watch Lyric video below

How To Download From This Website: CLICK HERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button