Having Issues Downloading?

CLICK HERE TO LEARN HOW TO DOWNLOAD
LyricsUncategorized

[Lyrics] CDQ ft. Mr Eazi – Soft

Notice! This Website Makes Use Of Pop Ads Which Might Be Annoying To Users. Kindly Close Any Unwanted Tab That Pops Up.

Lyrics Of Soft By CDQ ft. Mr Eazi

STREAM/DOWNLOAD AUDIO HERE

[Intro]
Won n pe e!
Woos!
Zagadat! Mr Eazi
Masterkraft on the beat
Wo’mo yen Wo’mo yen Wo bo shey soft

[Chorus – Mr Eazi]
Soft, soft!
Soft, you be, soft!
Baby you be soft!
Soft yay, yay

[Verse 1 – CDQ]
Shey na love you want I go give you in abundance
Carry me for chest like a pendant
If we fit go back to our secondary school days
I go stand for you so you no go ever miss attendance
No be eye wey open dem dey use see
Ma woju anybody [?] for me like WC
No be say I dey lie girl you too sweet
Ever since I met you, my whole world is juicy naijaextra.com
Your body is goal like pon pon
Make up on fleek, Slayqueen, Omo t’on so
I wish say e possible make i sell myself carry the money ran e lo school ni London
Wait, faith! Mo fe ma je’se e
Apple of my eyes je’n ma te’se e
See as body soft like omelette
69B carry you for head like helmet

[Chorus – Mr Eazi]
Soft, soft!
Soft, you be, soft!
Yay! Omo t’on so
Soft, soft! Slay mama
Soft, you be, soft!
Baby you be soft!
Soft yay, yay

[Hook]
Only you go do me better, do me better
Baby make you draw me nearer, draw me nearer
I dey do Yemi my lover, mi my lover
Only you go make me better, make me better

[Verse 2 – CDQ]
One for my mum, two for my baby
No matter how man [?] Iwo ni balancing front mi bi tire maruwa
K’oro emi ati e le jasope mo se wole aluwa naijaextra.com
Vanessa always high me like high-grade
Bere mi, mo n gbope steady ma lo downgrade
Mo ma gba PJ fun e ko lo l’oliday
[?] No be after market don close, ko ma jam o
Ma lo se mistake [?] Awon ore e tempt me everyday, k’olorun sanu o
Soft, everything soft
I be like have turn food Na you be the salt
Loyal to your government, show you my result
T’oba di Thursday ka lo register ni court

[Chorus – Mr Eazi]
Soft, soft!
Soft, you be, soft!
Yay!
Soft, soft!
Soft, you be, soft!
Baby you be soft!
Soft yay, yay

[Hook]
Only you go do me better, do me better
Baby make you draw me nearer, draw me nearer
I dey do Yemi my lover, mi my lover
Only you go make me better, make me better

[Chorus – Mr Eazi]
Soft, soft!
Soft, you be, soft!
Yay!
Soft, soft!
I like you, you be, soft!
Yay, yay

[Hook]
Only you go do me better, do me better
Baby make you draw me nearer, draw me nearer
Dey make me do Yemi my lover, mi my lover
Only you dey make me better, make me better
My baby, pretty lady, sweet lady

How To Download From This Website: CLICK HERE

SUCCESS SERIEZ

Wo, ? Na About me you come read before? ? OMO Nor vex I'm not a serious person ?, Sha I hate Blogging?, Na Condition put me here so?, Table-shaker? Chair Breaker, ?, SAPA LandLord?. I'm Not On WhatsApp Because I Don't Have A Phone Number Because I Don't Have A Sim Because I Don't Have A Phone ?. But I know road to post office ?. Via [email protected]

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button