Burna Boy – On The Low Lyrics
[Intro]
It’s Kel P Vibes
Yo, yeah
[Bridge]
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby you know that I’m in a chokehold
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby you know that I’m in a chokehold oh
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby you know that I’m in a chokehold
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
[Chorus]
Angeli, Angelina, you dey cool my temperature
If you call, I go come deliver
I no go fall e your hand, never
Say na me you go love forever
I’m a kaki, no fake leather
Oh my Angeli , Angelina
Oh my Angeli , Angelina
[Verse 1]
Oh mi odoo oh
Anytime wey I see you for the club, I dey television your body
Shey you no know say the thing wey you carry fit kill somebody
You know I feel a vibe, you feel a vibe, so baby whine it on me
And I know you shy but it’s cool when we’re making love
[Pre chorus]
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
[Chorus]
Angeli, Angelina, you dey cool my temperature
If you call, I go come deliver
I no go fall e your hand, never
Say na me you go love forever
I’m a kaki, no fake leather
Oh my Angeli , Angelina
Oh my Angeli , Angelina
[Verse 2]
Oh no
Shey when I want dey comot, make I signal you
Why you want to dey question me like an interview
I’m tryna put the ring on your finger too
And dey better, kai kai,
Be a better guy guy
[Pre chorus]
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
[Chorus]
Angeli, Angelina, you dey cool my temperature (ah baby)
If you call, I go come deliver (ah baby)
I no go fall e your hand, never (ah baby)
Say na me you go love forever (ah baby)
I’m a kaki, no fake leather (ah baby)
Oh my Angeli , Angelina (ah baby)
Oh my Angeli , Angelina (ah baby)
Jesu
[Outro]
Hmmmmmmmmm
Mix Monster
Hmmmmmmmmm

![[Lyrics] Peruzzi - "Hypertension" [Lyrics] Peruzzi - "Hypertension"](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/Peruzzi-–-Hypertension-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
![[Lyrics] T.I Blaze - "My Life [Lyrics] T.I Blaze - "My Life](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/T-I-Blaze-–-My-Life-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
![[Lyrics] Skiibii - "Bobo" [Lyrics] Skiibii - "Bobo"](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/Skiibii-–-Bobo-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
![[Lyrics] M.I Abaga - "Daddy" ft. Chillz [Lyrics] M.I Abaga - "Daddy" ft. Chillz](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/M-I-Abaga-–-Bigger-ft-Olamide-NAS-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
![[Lyrics] Peruzzi - "Things I need" [Lyrics] Peruzzi - "Things I need"](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/Peruzzi-–-Things-I-Need-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
![[Lyrics] M.I Abaga - "Crazy" ft. Ossi Grace wp-image3186786759460910600.](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/wp-image3186786759460910600.-150x150.jpg)
Leave a Reply