A Tribe Called Judah – Nollywood Movie Uploaded. Enjoy...

DOWNLOAD NOW
Lyrics

[Lyrics] Bella Shmurda – “New Born Fela”

Notice! This Website Makes Use Of Pop Ads Which Might Be Annoying To Users. Kindly Close Any Unwanted Tab That Pops Up.

DOWNLOAD MP3

Lyrics

Oh! ey, Ey! ey
Oh! ey

Used to the good life
I never pray for the bad time
You know money good sha
Anything wey stress i no like sha
No thank me don’t mention
I just wanna love you intentional
(Love you intentional)
No pressure no tension
I just wan love you exceptional
(Love you exceptional)

Mother fu*king babylon
I no stop till i get enough
I no wait my journey long
Make the money full pass burdilon
I know girl wey dey use toy
I no care baby na your choice
And i fit but you don perignon
Nobody go run your marathon

I be the new born fela
Story teller, Battery charger
Baby pana, For my matter, Use kayamata
I know the matter, The matter don’t matter
I be naija don dada
Baby sho wapa , Emi kon fela
Call me jigga, I no get dada
Love my cigar, Do re mi fa so
Kalakuta ni mo wa sha
Hello!

Check Also:  [Lyrics] Rexxie – “Back 2 Back” ft. Bella Shmurda

Oya kilotunfeso, Abaso
Kulukulu so, Miogbowon
Oya kilonso, Mio ran wan
Miolejo, Mio moto
Gongo aso, Kutupa awu
Wangelewa tobarimi loru
Aye!n lo to barimi l’osun
Kosewu na me go ball you

Mother fu*king babylon
I no stop till i get enough
I no wait my journey long
Make the money full pass burdilon
I no girl wey dey use toy
I no care baby na your choice
And i fit but you don perignon
Nobody go run your marathon

I be the new born fela
Story teller, Battery charger
Baby pana, For my matter, Use kayamata
I know the matter, The matter don’t matter

Jesu go to calvary
No alawee, Just for your sins
Don’t make me your enemy
Many things i see, Life koma easy

How To Download From This Website: CLICK HERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button