
Lyrics
Tune in to the king of sounds and blues
Ololademi Asake
Ehh help me
Help me help me
Help me
Help me help me help me help me
E dey carry me dey go where I noβknow
Padiβmiβhustle lo
Kodigba tiβnba ni koβbuckle up
Alaye mi sare te button lo
Gbogbo nkan ko na ma fin jogor joor joor
Ka lo shey shopping joor
I no dey send I dey chop my life
100 percent we dey gbadun lo
Awon ti o fe wa kan maa struggle lo lo
ThΠ΅ money long cos I don pashe
Na evΠ΅rybody want to tear my shirt
I just blow but omo I know myself
Before dem use me I go use my sense, my sense
Omo ba ton pashe
Anita nita nita go down se
Omo dudu, omo pupa emi lo ma fe
Range rover meji e lo ma je je je
As-salam
Alaykum
I get many many
Disciple
Mo taka
Oshi danu
Oluwa shower me your blessings
Times two
Odejowo (Jowo)
Kodahun
In every situation make I no lose
Emi o shakomo
Olohun
Je kawon padi mi ma bisa
Taink you
Emiliano rora
Koshama rora
Iwo nikan ni corner
Mi o da Δ mo tola
Cos you dey para pass your mother
Bara barka de sallah
Ilefo chameleon
Mo ti gbewon debe debe
The money long cos I don pashe
Na everybody want to tear my shirt
I just blow but omo I know myself
Before dem use me I go use my sense, my sense
Omo ba ton pashe
Anita nita nita go down se
Omo dudu, omo pupa emi lo ma fe
Range rover me ji e lo ma je je je
As-salam
Alaykum
I get many many
Disciple
Mo taka
Oshi danu
Oluwa shower me your blessings
Times two
Odejowo
Kodahun
In every situation make I no lose
Emi o shakomo
Olohun
Je kawon padi mi ma bisa
Taink you

![[Lyrics] M.I Abaga - "The Love Song" ft. Wande Coal [Lyrics] M.I Abaga - "The Love Song" ft. Wande Coal](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/M-I-Abaga-β-Bigger-ft-Olamide-NAS-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
![[Lyrics] Kolaboy - "Normal Thing" ft. Flavour [Lyrics] Kolaboy - "Normal Thing" ft. Flavour](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/Kolaboy-β-Normal-Thing-ft-Flavour-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
![[Lyrics] BNXN (Buju) - "Kilo" ft. Moody Jones bnxn-buju-kilo8589625968425380061](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/bnxn-buju-kilo8589625968425380061-150x150.jpeg)
![[Lyrics] Skiibii - "Bobo" [Lyrics] Skiibii - "Bobo"](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/Skiibii-β-Bobo-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
Leave a Reply