Get Latest Updates On WhatsApp And Telegram.

JOIN NOW
Lyrics

[Lyrics] 2Baba – “Oyi” f. HI-Idibia

Notice! This Website Makes Use Of Pop Ads Which Might Be Annoying To Users. Kindly Close Any Unwanted Tab That Pops Up.

STREAM/DOWNLOAD MP3

2Baba ft. Hi Idibia – Oyi Lyrics

[Verse 1 – 2Baba]
Help me spread this message like Globacom
Make nobody come here dey come dey form
I know say no be everybody follow come
And no be every **(breast*) wey be silicon
Ehen
Make dem no come dey wash you
And make you do exactly what you wan do
Make you no say I no tell you
Make you no let devil come dey use you
But if I tell you say I love you
Abeg abeg no go turn me your mugu

[Pre-Chorus – 2Baba]
That time 30 billion no go do you
That time EDUMOGA no go see you
Ehen
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line, na only you wey know you
The same time you go do wetin wey favour you

[Chorus – 2Baba]
Ahh
Oyi
Alo ma nyeótukpo
So make we do the thing jeje, make we do the live-show
Eh aih eh eh
Oyi
Alo nma’iye góligbo
So just be living your life and do the thing jeje, live-show

[Verse 2 – 2Baba]
If body dey hot you, drink water
No come, come dey form like butter
Because I know say you know say I know you
And no be every dressing go fit you (Ehen!)
Make you no make me mara eh
Attentiveness for my matter eh
I no fit halla
I no fit shout
I no wan make, na me and you dem talk about
And if I tell you say I like you
Abeg no let shakara come dey kill you

[Pre-Chorus – 2Baba]
That time 30 billion no go do you
That time EDUMOGA no go see you
Ehen
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line, na only you wey know you
The same time you go do wetin wey favour you

[Chorus – 2Baba]
Ahh
Oyi
Alo ma nyeótukpo
So make we do the thing jeje, make we do the live-show
Eh aih eh eh
Oyi
Alo nma’iye góligbo
So just be living your life and do the thing jeje, live-show (x2)

[Verse 3 – HI Idibia]
Make you dey check yourself
Before you come dey do wetin go cast you
Cause I don try for your matter
Make you butter, make you no dey do pass you
Cause I go do my own and you go do your own
Anything wey remain na bon we go bon
Cause life is too short for debating
Levels too cure for you, na wetin?

[Chorus – HI Idibia]
Ahh
Oyi
Alo ma nyeótukpo
So make we do the thing jeje, make we do the live-show
Eh aih eh eh
Oyi
Alo nma’iye góligbo
So just be living your life and do the thing jeje, live-show
Live show, live show
Mixing zeenofoster

How To Download From This Website: CLICK HERE

SUCCESS SERIEZ

Wo, ? Na About me you come read before? ? OMO Nor vex I'm not a serious person ?, Sha I hate Blogging?, Na Condition put me here so?, Table-shaker? Chair Breaker, ?, SAPA LandLord?. I'm Not On WhatsApp Because I Don't Have A Phone Number Because I Don't Have A Sim Because I Don't Have A Phone ?. But I know road to post office ?. Via [email protected]

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button