
[Verse 1]
Dear father in heaven
‘Bout time to take over
E don tey wey I trouble you
Back down o lucifer
I no dey follow pastor dey beef imam
Father Na father
Say me I don busy my call
I won focus on you, on GOD
[Pre-Chorus]
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
[Chorus]
Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don come report
Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don come report
[Post-Chorus]
Ah! Eh God o
No make I fall
This one wey things dey cost
I still want to ball I still want to tanotano
Eh God o
No make I fall
This one wey things dey cost
I still want to ball I still want to tanotano
[Verse 2]
Dear father in Heaven
Sometimes I catch your blessings
E dey tey to show for face
E be like HIV
Church for club
Gucci for cloth
Land for ‘Port
Make dem no mind me yanga
[Pre-Chorus]
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
[Chorus]
Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don come report
Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don come report
[Post-Chorus]
Ah! Eh God o
No make I fall
This one wey things dey cost
I still want to ball I still want to tanotano
Eh God o
No make I fall
This one wey things dey cost
I still want to ball I still want to tanotano
[Outro]
Aye e ole fe ni to mo way
Shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Shey bo wun lomo Barnabas

![[Lyrics] M.I Abaga - "The Love Song" ft. Wande Coal [Lyrics] M.I Abaga - "The Love Song" ft. Wande Coal](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/M-I-Abaga-–-Bigger-ft-Olamide-NAS-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
![[Lyrics] Skiibii - "Bobo" [Lyrics] Skiibii - "Bobo"](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/Skiibii-–-Bobo-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
![[Lyrics] M.I Abaga - "The Guy" wp-image3186786759460910600.](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/wp-image3186786759460910600.-150x150.jpg)
![[Lyrics] DJ Shawn - "Baddest" ft. L.A.X & Reekado Banks dj-shawn-–-baddest-ft6910069344996634709.](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/dj-shawn-E28093-baddest-ft6910069344996634709.-150x150.jpg)
Leave a Reply