A Tribe Called Judah – Nollywood Movie Uploaded. Enjoy Your Weekend...

DOWNLOAD NOW
Lyrics

[Lyrics] Goya Menor x Nektunez – “Ameno Amapiano” (Remix)

Notice! This Website Makes Use Of Pop Ads Which Might Be Annoying To Users. Kindly Close Any Unwanted Tab That Pops Up.

alt

Watch and Enjoy the visuals below;

Ameno Amapiano Remix (You Wanna Bamba) LYRICS

Intro
Hey ah
Goya Menór
Ameno
Okhiante kpek here
Dj give me naya ku khere
Let me tell them how the thin goes
How the thing goes

Chorus

Sheybi meka tamuwa
Say my pikin nor go join cult?
You wanna bamba?

You wanna chill with the big boys?
Now you dey run kiti-kiti
You dey run kata-kata
Nor fit drink water drop cup
Ah eh
Shey you see how the thing goes
How the thing goes
Oya telly me who blend you?
And who? And who?

Hook

Alright
Take it easy
Take it easy
And explain to me how it went

Verse 1

This one nor be zobo nor be can juice
Go school you go school go dey pem tools
And now the parameter set, you wan Dey form jew
See even your papa nor fit save you
For all the calamity wey him pikin don do
Men all the *** don dey find you
Because that *** wey you play Omo e don kpuff
Oboy e don kpuff
Eh ah
Common let’s go

Chorus

Sheybi meka tamuwa
Say my pikin nor go join cult?
You wanna bamba?
You wanna chill with the big boys?
Now you dey run kiti-kiti
You dey run kata-kata
Nor fit drink water drop cup
Ah eh
Shey you see how the thing goes
How the thing goes
Oya telly me who blend you?
And who? And who?

Check Also:  [Video] John Blaq – “Do Dat”

Verse 2

Because you made to the top throne
Let me see what my Godfather can do
Cos he’s the father to the fatherless
And the mother to the motherless
And nothing no one can do
But promise not to fight again
Not to do anything that will hurt again
Cos if you do, Na him be say you don gog again
And na that time you go run again
I swear Ah

Chorus

Sheybi meka tamuwa
Say my pikin nor go join cult?
You wanna bamba?
You wanna chill with the big boys?
Now you dey run kiti-kiti
You dey run kata-kata
Nor fit drink water drop cup
Ah eh
Shey you see how the thing goes
How the thing goes
Oya telly me who blend you?
And who? And who?
Ah
Eh

How To Download From This Website: CLICK HERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button