Get Latest Updates On WhatsApp And Telegram.

JOIN NOW
Lyrics

[Lyrics] Erigga – “Problem No Dey Finish” (The Newspaper)

Notice! This Website Makes Use Of Pop Ads Which Might Be Annoying To Users. Kindly Close Any Unwanted Tab That Pops Up.

Erigga Problem No Dey Finish Lyrics

Erigga – “Problem No Dey Finish Lyrics

STREAM/DOWNLOAD MP3

LYRICS

It’s No Limit
Make we catch cruise

[Rap]Ye, Straight from the creek of South South
(Problem No Dey Finish)
Was gone for a sec but now I’m back
(Problem No Dey Finish)
No be your AC spoil I’m hot
(Problem No Dey Finish)
Who goes there? Disembark
(Problem No Dey Finish)

The country hard I no lie
(Problem No Dey Finish)
To make am for LAG na die
(Problem No Dey Finish)
Why you think dat Nanny do Nyash
(Problem No Dey Finish)
Even Some Lekki boys dey do Naysh
(Problem No Dey Finish)

Many graduate no get work oh
(Problem No Dey Finish)
Some no dey see anything chop oh
(Problem No Dey Finish)
Una road dey make body dey pain me
(Problem No Dey Finish)
To dress comot house hard police fit go detain me
(Problem No Dey Finish)

But when we talk dem say we dey on drugs
(Problem No Dey Finish)
Call us children na you dey pay we Sub
(Problem No Dey Finish)
People dey hungry where conscience
(Problem No Dey Finish)
You hide am like Palliative come here dey cap nonsense
(Problem No Dey Finish)

Give account you dey faint
(Problem No Dey Finish)
Beans never done Moi Moi dey scent
(Problem No Dey Finish)
Them never talk you don cry
(Problem No Dey Finish)
Our leaders na cruise guy
(Problem No Dey Finish)

So Pop your Molly smoke your Igbo!
(Problem No Dey Finish)
This country get as e dey go
(Problem No Dey Finish)
But on top of this some people lodge
(Problem No Dey Finish)
Room 306 dey pray to GOD
(Problem No Dey Finish)

Check Also:  [Video] Juls – “Maayaa” ft. Santi, Tiggs Da Author

To be man for this country hard!
(Problem No Dey Finish)
Why you think say Bobo discharge!
(Problem No Dey Finish)
Before I forget go loose guard oh!
(Problem No Dey Finish)
Make God punish Lord Lugard
(Problem No Dey Finish)

Go her page write my favourite couple
(Problem No Dey Finish)
When wife travel husband you fuck oh
(Problem No Dey Finish)
Just dey Jaru the man dey drop
(Problem No Dey Finish)
Pass Uber cab the man dey drop
(Problem No Dey Finish)

People Dey loot dem dey shoot us
(Problem No Dey Finish)
Ontop the kind suffer dem put us
(Problem No Dey Finish)
Who pay the hoodlums come we badge
(Problem No Dey Finish)
This country need Ijaw massage
(Problem No Dey Finish)

Ashawo say she love me die
(Problem No Dey Finish)
I give my wife make she reply
(Problem No Dey Finish)
She say she want Bone straight
(Problem No Dey Finish)
Block her for my phone straight
(Problem No Dey Finish)

You no love her o… Na Jaruma
(Problem No Dey Finish)
Carry the money give ur mama
(Problem No Dey Finish)
Who marry last week dey Wan
(Problem No Dey Finish)
Say him side chic dey cheat on am
(Problem No Dey Finish)

Album na 2021
(Problem No Dey Finish)
Forget this year this one don wan
(Problem No Dey Finish)

Erigga – “Problem No Dey Finish Lyrics” (The Newspaper)

How To Download From This Website: CLICK HERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button