
Dotman – “Feelings Lyrics“
LYRICS
Intro
LABO Entertainment
Eehhh na
Hmmmm
Oohh Ye
Oh Lord Of Mercy ee
Pre-Chorus & Chorus
E wo won Awon aye,
Won ribi ti a ti bade
Won fe mon bawo la se se,
Oluwa lo lope lodo
Bad belle go away,
Don’t come again another day
Straight to the top am on my way,
Esu o le simi lona
If you never suffer you no go fit relate o,
(how e be for the lungu)
Me I just dey give thanks omo men as I Dey so
(Am in my feelings like this o)
Many many things o melo gan ni mo feso,
(Popsy say make I go school)
Later in the future make I be a professor
Verse
Mode si ranti ojo yen o ni Alimosho
Te’yan kan so npe oriire temi pe ko sure (O ni so ku’so)
But now my music dey spread like corona virus
And when I pull up a lambo they say oh my Gosh
Pre-Chorus & Chorus
E wo won Awon aye,
Won ribi ti a ti bade
Won fe mon bawo la se se,
Oluwa lo lope lodo
Bad belle go away,
Don’t come again another day
Straight to the top am on my way,
Esu o le simi lona
If you never suffer you no go fit relate o,
(how e be for the lungu)
Me I just dey give thanks omo men as I Dey so
(Am in my feelings like this o)
Many many things o melo gan ni mo feso,
(Popsy say make I go school)
Later in the future make I be a professor
Verse 2
I remember Angela the girl wey dey form for me (eeh e Angeli popopo)
She no want to bo pata because me no get money o
Na me be the boy that time wey them say I no go blow
Now they don dey go Gaga when I step into the show
Pre-Chorus & Chorus
E wo won Awon aye,
Won ribi ti a ti bade
Won fe mon bawo la se se,
Oluwa lo lope lodo
Bad belle go away,
Don’t come again another day
Straight to the top am on my way,
Esu o le simi lona
If you never suffer you no go fit relate o,
(how e be for the lungu)
Me I just dey give thanks omo men as I Dey so
(Am in my feelings like this o)
Many many things o melo gan ni mo feso,
(Popsy say make I go school)
Later in the future make I be a professor
Oluwa bawon wi , Oluwa bawon soro
When money no dey, Gbogbo awon to japa
Ko ma’de easy lori street o
Yeah eh
Omo Iya mi
Outro
Meezy, Meezy, Meezy ma pami nau
Meezy ma pami nau
Dotman – “Feelings Lyrics“

![[Lyrics] M.I Abaga - "The Hate" wp-image3186786759460910600.](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/wp-image3186786759460910600.-150x150.jpg)
![[Lyrics] DJ Shawn - "Baddest" ft. L.A.X & Reekado Banks dj-shawn-–-baddest-ft6910069344996634709.](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/dj-shawn-E28093-baddest-ft6910069344996634709.-150x150.jpg)
![[Lyrics] BNXN (Buju) - "Kilo" ft. Moody Jones bnxn-buju-kilo8589625968425380061](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/bnxn-buju-kilo8589625968425380061-150x150.jpeg)
![[Lyrics] Oritse Femi - "Oro Aje 2" ft. Skales [Lyrics] Oritse Femi - "Oro Aje 2" ft. Skales](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/Oritse-Femi-–-Oro-Aje-2-Ft-Skales-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
![[Lyrics] Terri - "Danger" (Remix) ft. BNXN (Buju) [Lyrics] Terri - "Danger" (Remix) ft. BNXN (Buju)](https://www.seriezloaded.com.ng/wp-content/uploads/2022/08/Terri-–-Danger-Remix-ft-BNXN-SeriezLoaded-ng_-mp3-image-150x150.jpg)
Leave a Reply