Get Latest Updates On WhatsApp And Telegram.

JOIN NOW
Lyrics

[Lyrics] Barry Jhay – “Story”

Notice! This Website Makes Use Of Pop Ads Which Might Be Annoying To Users. Kindly Close Any Unwanted Tab That Pops Up.

Story Lyrics

LYRICS

[Verse 1] Me I get one story
Me I want to talk o (Me I want to talk oh)

Back in day when me and mama dey suffer o
(when we been dey suffer)
People talk shit them talk say I no go make am oh
But see me now I’m a shiny star you know yeah yeah

Kekere la tin m’oba (Abeg no listen to nobody)
Irukere owo la fin m’joye (Abeg make you follow nobody)
Oba ni mi laye arami o
Everybody na king for i’m lane
Everybody na king for i’m lane

[Chorus]
Say
Pekele pekele arugbo je gbese
To ba lomo omo e loma san
To ba lomo omo ? loma san

Pekele p?kele arugbo je gbese
To ba lomo omo e loma san
Iyen omo to ba pa isu wale
Omo e lomo san

[Verse 2]
It’s Been a long time coming long time coming
Searching for me for pandemic
And me I be looking for money since I was sixteen
Now you think that I be joking
But i no get am for things wey dey been think
Money matter be the main thing
Live my life live my life like king
King king wey I be
Ah

Check Also:  [Lyrics] Joeboy – “Don’t Call Me Back” ft. Mayorkun

Awon kan waye won wa gbowo
Awon kan waye won wa sise
Awon kan sise fu oni sise
Ori mi maje sise fun onise
Awon kan waye lati gbowo
Awon kan waye lati jaiye
Ko ma ma saye aiye ka’ye
Na money gangan be the main aiye you know

Na wetin you know you know
Yeee
Wetin you no know you no know

[Chorus]
Pekele pekele arugbo je gbese
Po ba lomo omo e loma san
To ba lomo omo e loma san
Pekele pekele arugbo je gbese
To ba lomo omo e loma san

[Outro]
Iwo lomo padi o ye
To ba jara e o ma ji
To ba lo sun o ma ku
Iwo loma jara e padi o
You better wise up padi o
To ba jara e o ma ji
To ba lo sun o ma ku
Iwo loma jara e padi o
You better wise up padi o

How To Download From This Website: CLICK HERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button