Get Latest Updates On WhatsApp And Telegram.

JOIN NOW
Lyrics

[Lyrics] Dremo – “Mirror”

Notice! This Website Makes Use Of Pop Ads Which Might Be Annoying To Users. Kindly Close Any Unwanted Tab That Pops Up.

alt

STREAM/DOWNLOAD MP3

Dremo – Mirror Lyrics

[Chorus]
Mirror on the wall
Mirror on the wall
Promise to get up anytime a Nigga fall
Bad man gatz sharp, no be me them go dull
Baba God check your phone you go see missed calls

Mirror on the wall
Mirror on the wall
Promise to get up anytime a Nigga fall
Bad man gatz sharp, no be me them go dull
Baba God check your phone you go see missed calls

[Verse 1]
I see the buildings collapsing
R.I.P to the kids wey dey the accident
Even the third mainland bridge is getting weak
That’s something we need to fix
This set of teeth we are gnashing them
Cause e no dey happy at all
Our Country getting dragged on the floor
Anybody can kill anybody and get away with it
If I’m in trouble, I don’t know whom to call
And if anybody says police you need a brain replacement
They only come to take the eyewitnesses statement
Them no dey chase Armed robber again
If them no arrest Yahoo boy wey get Benz wetin them gain

Aih
Got my PVC but there was no need to use it
Almost didn’t cast my vote
cause already knew who was winning
Yea yea
You right
You right
The Country isn’t moving
This is the end of the beginning
Haha
Jokes on you
You sold your vote
Was rich for a week and now you broke
Not too young to run na yans
You run your mouth, dey run you down
Quote me, don’t doubt me
It’s only in Nigeria that the President is older than the Country
E get some things I no fit talk
Trust me
Cause if I do like pimples, them go burst me

Check Also:  [Lyrics] Erigga x Duncan Mighty – “Jollof Rice”

[Chorus]
Mirror on the wall
Mirror on the wall
Promise to get up anytime a Nigga fall
Bad man gatz sharp, no be me them go dull
Baba God check your phone you go see missed calls

Mirror on the wall
Mirror on the wall
Promise to get up anytime a Nigga fall
Bad man gatz sharp, no be me them go dull
Baba God check your phone you go see missed calls

[Verse 2]
The money no dey circulate well
No be everybody wey dey chop three square
Eh God
Shine your light on PHCN
We only need to fuel cars
We no need Gen
The government dey turn people to nuisance
See them dey do money rituals
See them dey use pant
How can you kill your own blood sister
Man gunned down by a custom officer
Cause of 5000 Naira
No be the way o
Your prick fit miss if you give beggar money o
Even some are depending on giveaway o
Na when person fit strip naked for only 50k o

(Eh Etinosa)
That one loud o
Billion star shouldn’t have done that to her o
My advice, don’t drink and drive
Don’t drink and go on Instagram live

[Chorus]
Mirror on the wall
Mirror on the wall
Promise to get up anytime a Nigga fall
Bad man gatz sharp, no be me them go dull
Baba God check your phone you go see missed calls

Mirror on the wall
Mirror on the wall
Promise to get up anytime a Nigga fall
Bad man gatz sharp, no be me them go dull
Baba God check your phone you go see missed calls

[Outro]
Heh!
This man died since Friday
Jezzz
What is his name?
Hello Elliot! Elliot! Elliot!

How To Download From This Website: CLICK HERE

SUCCESS SERIEZ

Wo, ? Na About me you come read before? ? OMO Nor vex I'm not a serious person ?, Sha I hate Blogging?, Na Condition put me here so?, Table-shaker? Chair Breaker, ?, SAPA LandLord?. I'm Not On WhatsApp Because I Don't Have A Phone Number Because I Don't Have A Sim Because I Don't Have A Phone ?. But I know road to post office ?. Via [email protected]

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button