Download Link System Upgrade Partially Completed...

Lyrics

[Lyrics] Adekunle Gold – “5 Star”

Notice! This Website Makes Use Of Pop Ads Which Might Be Annoying To Users. Kindly Close Any Unwanted Tab That Pops Up.

DOWNLOAD MP3

Lyrics

See I don’t look like Wetin I don’t see
I will never forget the 90s
Many nights I go dey beg for mercy
Sickle cell been show me crises
Thank you for the Journey, oh Lord, oh Lord
If I say my story o por, o por
Fire can’t cool, I’m ever blazing
I roll deep with the almighty

Aye 5 star lanje
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can’t copy this formula

Aye 5 star lanje
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can’t copy this formula

Money, na filter
Don’t let them fool ya
Make your rabba
Stack your paper
Let them know when you pull up, pull up
Man down when I pull, up pull up
I’ll be your liquor
Fuck the chaser
Bang, bang, bang, Undertaker
They scared when I pull up, pull up
Ya road man fear when I pull up, pull up
Kunle from Ikotun and I be repping
Shout out to Agege that city raised me
Ask my crew dem, dey love me, love me
Dem call me AG Baby
Our government no get time for ghetto
We only get love on manifesto
I pray for my people
Jah o, jah o, jah o

Check Also:  Simi shares first official wedding photo as she wishes her husband, Adekunle Gold happy birthday

Aye 5 star lanje
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can’t copy this formula

Aye 5 star lanje
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can’t copy this formula

Aye 5 star lanje
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can’t copy this formula

Aye 5 star lanje
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can’t copy this formula

How To Download From This Website: CLICK HERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button